Prinx Emmanuel – Bigger (odogwu)

Download Prinx Emmanuel – Bigger (odogwu) Mp3

Prepare to be mesmerized by the musical magic of Prinx Emmanuel , a profoundly talented  recording artist, poet, performer, and the distinguished signee in the music industry. Prinx Emmanuel has graced us with a sensational hit song, “Bigger (odogwu) ,” and it’s a game-changer in the world of music.

It’s great that someone is embarking on their musical career with enthusiasm and a song title Prinx Emmanuel Bigger (odogwu). Prinx Emmanuel drops this impressive tune titled “Bigger (odogwu)“.

this song was released in 2023

🔊 Stream your favorite music in our platform here.

📥 Download and add it to your playlist.

📣 Share this intriguing song with other music fanbases.

Listen and Download below.

DOWNLOAD MP3

Lyrics

Our Father wey dey for heavenNobody fit collect the chairWey You sit downOkayBrother Nwachukwu (eh le le)Abeg oh, don’t be sleeping on a bicycleLet’s go!
Our Father wey dey for heavenNobody fit collect the chairWey You sit down (eh-eh)Our PapaWe gbadun Your patternAnd we throway salama‘Cause na You hold us down
These other godsWey them dey carry for pocketI cannot relate‘Cause my Father is not their mate ohThese other gods wey them dey keep for apartmentAll of them are worthlessAnd I just dey laugh
‘Cause my Father is bigger than (odo)Every (odo)Any (odogwu)Oh-o-o-oh (odo)Any (odo)All the (odogwu)Because my Father is bigger than (odo)Any (odo)Every (odogwu)Oh-o-o-o-oh (odo)Oh-no (odo)Eh ah (odogwu)
Your actions are not accidentalOnly you no contesterOnly you for the centerEverything I surrenderYou dey give me bonanzaAh ah ewoAt the mention of Your name ohAnd as You step in at the place ohEvery other power go mellowEverywhere go dey rearrange ohNobody fit say noNumber One cha cha chaOriginal Abba FatherEverything go sha pra praOnly you Oga kpata kpata kpata
Our Father wey dey for heavenNobody fit collect the chairWey You sit downOur PapaWe gbadun Your patternAnd we throway salama‘Cause na You hold us down
These other godsWey them dey carry for pocketI cannot relate‘Cause my Father is not their mate oh (I can never relate)These other gods wey them dey keep for apartmentAll of them are worthlessAnd I just dey laugh
Because my Father is bigger than (odo)Any (odo)Every (odogwu)I say He’s bigger than (odo)Odo (odo)Every (odogwu)Because my Father is bigger than (odo)Any (odo)Every (odogwu)I say He’s bigger than (odo)Odo (odo)Every (odogwu)
Our Father wey dey for heavenNobody fit collect the chairWey You sit downOur PapaWe gbadun Your patternAnd we throway salama‘Cause na You hold us down

Rating: 5 out of 5.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*